Nigerian Praise

Here are the lyrics. Clap your hands and sing along… WORSHIP… That's what we were created for!

When People Ask Me Say

When People ask me say Wetin they make you Smile I just they tell them say Na Jesus de make me smile

JESUS NA BIGI MAN

Jesus na Bigi man Jesus na Bigi man Who no know am Call am small boy Jesus na Bigi man Who no know am Call am small boy

THERE’S NO ONE THERE’S NO ONE LIKE JESUS

There’s no one There’s no one like JESUS There’s no one There’s no one like HIM There’s no one There’s no one like JESUS There can never be any like Him I waka waka No One No One I search and I’m Searching No one No one I look around me No One No One […]

JESUS YOU BE MY BEST FRIEND

Jesus you be my best friend I dey like to dey waka with you You no de lie You no de play me wayo o I dey like to dey waka with you

JESUS NA YOU BE OGA

Jesus na You be Oga Jesus na You be Oga All other gods na so so yeye Every other god na so so yeye   Jesus you are the Master/Lord Jesus you are the Master/Lord All other gods are not even real Every other so called god is not real

THIS KIND GOD O

This Kind God o I never see your kind o This kind God Blessed be your holy name

Na Soso Wonder Jesus Dey do

Na soso Wonder Jesus dey do o Na soso Wonder Jesus dey do Eee He has done it for me (3) Na soso Wonder Jesus dey do

I NEVER SEE THIS KIND GOD BEFORE… BY SOJI ISRAEL

I never see this kind God before Wonder Wonder Wonder Wonder I never see this kind God before Wonder Wonder Wonder Wonder Jesus Na wa o Jesus Na waya o I never see this kind God before Wonder Wonder Wonder Wonder

Jesus Na You Biko

Jesus Na you biko Oga Patapata Na you biko Oga

  • Christian Film on Youtube Watch Now

    12 YEARS AND A DAY ........ (Short Film) ... .............. Official Trailer Below

  • Inspirational Fiction

    Tasha's World Crumbles but she refuses to stay down.....

  • Story of unexpected redemption

    A Thought Provoking Story of Redemption

  • Recent Posts

  • Tags

  • Recent Comments

  • Categories

  • Archives

  • Statcounter