Moses Bliss – You Are Great [Official Video] x Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika – Lyrics
Posted on | January 26, 2024 | 1 Comment
You give me wings, Now I am up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain
If no be you, Tell me where I for dey
Baba I thank you
Dem for don laugh me, No be today
Ebenezar You dey Shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba I thank you
CHORUS
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as you talk am
Baba I thank you
Jehovah Bu Onyeoma
Na you be my Agidigba
Cos e dey happen as you talk am
Baba I thank you
Comments
One Response to “Moses Bliss – You Are Great [Official Video] x Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika – Lyrics”
Leave a Reply




September 7th, 2025 @ 6:47 pm
Moses Bliss you’re wonderful more grace and annointing