Nigerian Praise

Here are the lyrics. Clap your hands and sing along… WORSHIP… That's what we were created for!

Moses Bliss – You Are Great [Official Video] x Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika – Lyrics

Posted on | January 26, 2024 | 1 Comment

You give me wings, Now I am up in the air

As I dey plant, You dey give me the rain

If no be you, Tell me where I for dey

Baba I thank you

Dem for don laugh me, No be today

Ebenezar You dey Shower your grace

Na your light wey dey show me the way

Baba I thank you

 

CHORUS
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as you talk am
Baba I thank you

 

Jehovah Bu Onyeoma
Na you be my Agidigba
Cos e dey happen as you talk am
Baba I thank you

Comments

One Response to “Moses Bliss – You Are Great [Official Video] x Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika – Lyrics”

  1. Margret
    September 7th, 2025 @ 6:47 pm

    Moses Bliss you’re wonderful more grace and annointing

Leave a Reply





  • Christian Film on Youtube Watch Now

    12 YEARS AND A DAY ........ (Short Film) ... .............. Official Trailer Below

  • Inspirational Fiction

    Tasha's World Crumbles but she refuses to stay down.....

  • Story of unexpected redemption

    A Thought Provoking Story of Redemption

  • Recent Posts

  • Tags

  • Recent Comments

  • Categories

  • Archives

  • Statcounter