Nigerian Praise

JESUS YOU BE MY BEST FRIEND

Jesus you be my best friend
I dey like to dey waka with you
You no de lie
You no de play me wayo o
I dey like to dey waka with you

Exit mobile version